Emmyo – Yahoo mp3 Audio Download
Another Music From Top Rated singer Emmyo The new music label “YAHOO MP3 DOWNLOAD” Now Available to stream free here
Lyrics
Yahoo yahoo is a game
And I go play this game every single day
Till I get this money make I be like dangote
So I tell you say yahoo yahoo is a game
That is what every nigga in the hood will say
They wan get the money make dem be like dangote
I say boys no bad oo
Na the government fault oo
Shey dey promise Dem work oo
But dey no do wetin dem talk oo









![VIDEO + AUDIO | Oritse Femi – “Ongba Larami” [Boiling On Me]](https://www7.illuminaija.com/wp-content/uploads/2016/12/wp-1480925262551.jpg)












